My daddy tell me say say say
E dey for me oh oh (All day my daddy)
My daddy tell me say say say
Me no fit stress if you notice
I know where my help e come from
Na from my daddy o, daddy o
Wey go sponsor me like you do my daddy o (my daddy o)
Obinigwe na my own father, so I'm unbothered yo yo yo
My salvation e dey your hand o (your hand o, your hand o)
My victory dey your hand o (your hand o, your hand o)
My healing e dey your hand o (your hand o, your hand o)
My life e dey your hand o (your hand o, your hand o)
I will run to nobody else, oh no, no
My daddy get everything I need yo yo
On a daily, Me I see you daily