Dey for don change am for me
Dey for don change am for me
I no fit imagine wetin my life e for be without you
Na you dey show up for me everyday
You dey show me brand new mercy
In the midst of the storm oh oh
Na your hand dey hold me steady
Na you dey gimme peace my daddy
Shey na you wey dey guide me
Dey for don change am for me
Dey for don change am for me
If e no be you wetin I for do
If e no be you na who I for be
If e no be you wetin I for do
If e no be you na who I for be