My love for you e no get replica
No be wash I no dey use shampoo
Look around and tell me what do you see
My loving fall on you like confetti
You're the apple of my eye
Shey you know you be special design
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
I get you for mind you know
I get you for mind you know
Shey you no know you no be ordinary o
I fit move mountain for you o
Give you my word you can bank on it
Do shakara, you can brag on it
Give you my word you can bank on it
I fit go any length for you
24 Seven I've been chasing chasing
Chasing after you you, 24!
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
I get you for mind you know
I get you for mind you know
Shey you know you dey my mind yo yo
Shey you know you dey my mind yo yo
Shey you know you dey my mind yo
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
Ihe banyere gi na-emetu m n'obi
I get you for mind you know (Aaah eeh)
I get you for mind you know (Aaah eeh)
I get you for mind you know (Aaah eeh)
I get you for mind you know (Aaah eeh)
I get you for mind you know (Aaah eeh)
I get you for mind you know (Aaah eeh)