I'm ok because I know you're in my boat
I'm alright because I know you're here
You be my backing, I'm so bold
And in the rain and the storm
You be the calmness in my soul yea
Any matter wey wan put asunder
Only your word na I'm dey satisfy me
Your spirit in me e dey edify me
Na the very reason I dey steady rising!
You're my firm foundation
Me no fear no wahala no no
Me no fit to capsize for the ocean
Inna mi boat na you be the oga o
You got me drunk on that living water o
So me I be counting on you
I'm ok because I know you're in my boat
I'm alright because I know you're here
You be my backing, I'm so bold
And in the rain and the storm
You be the calmness in my soul yea