Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Dem no fit define nah nah
Dem no fit define nah nah nah
You go know say me I no dey lose guard yea yea
You go know say me I no dey lose guard yea yea
Sake of wetin dey sup on di outside
Man a gat peace inna di inside
Sake of wetin dey sup on di outside
Man a gat peace inna di inside
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Dem no fit define nah nah
Dem no fit define nah nah nah
Even through di storm ahh
Even through di storm ahh
Everything nice, everything soft
Cause you gimme gimme that peace of mind
Everything nice, everything soft
Cause you gimme gimme that peace of mind
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Dem no fit define nah nah
Dem no fit define nah nah
Na wetin you gimme gimme gimme
Na you gimme gimme gimme yea yea
Na wetin you gimme gimme gimme
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Heavy wind fit to dey blow
I get peace wey dem no know
Dem no fit define nah nah
Dem no fit define nah nah