Make you just be yourself
You know you know shey you know
Girl you bad like that oh
Wan mad for your yanch like that oh like that o
I surrender my whole life if you know oh
Hope I don't kolobi you eh
Hope I don't kolobi oh yeah
Iyawo mi gan be ni le o eh
Iyawo mi gan be ni le o yea
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time
Just wanna have a good time
My money pass their money oh
Like wande coal tell you oh
My girlie too fine eh girl
Hope I don't kolobi you eh
Iyawo mi gan be ni le o eh
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time
Just wanna have a good time
Girl you bad like that oh
You make bad boy Wizzi mad
I'll surrender my mulla if you know what I mean
One love my people one love
PUBLISHERS
Lyrics © CTSO MUSIC, Downtown Music Publishing, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING