Yeah It’s Kitani again oh yeah
Daily, I fit to ride for you daily
I don book flight for you baby
I’m on my way home my lady
Daily, I fit to ride for you daily
I don book flight for you baby
You’re my my lady Oh why oh
Early like ojumo lo ni kin Tesina
Shey won mo kpe mi o gboro Mi o gbadun o
And she know I’ll be waiting for her
Me I no dey waste no time
I’m begging now no use me play football
But omo me I dey oh Kampe
Just wan make you dey oh Kampe
Ka jo ma shere Oh oh oh Kampe(Oh oh oh Oh oh oh yeah)
But omo me I dey oh Kampe
Just wan make you dey oh Kampe
Ka jo ma shere Oh oh oh Kampe(Oh oh oh Oh oh oh yeah)
Ella, up with the gbele (Early like ojumo lo ni kin Tesina)
Kuku gbele (Won ni kin tusile Shey won mo kpe mi o gboro Mi o gbadun o)
Daily, I fit to ride for you daily
I don book flight for you baby
I’m on my way home my lady
Daily, I fit to ride for you daily
I don book flight for you baby