Hello? (Hello) can can you hear me?
The money don enter (Money don enter)
Balling something loh (Hello)
Boss of gbogbo boss (Te pause)
Wo Eko Hotel ko lodge (Ko lodge)
Won l'awon fe na'wo (Ayy)
Won l'awon fe na'wo (Hmm ayy ayy)
Currency oh currency oh (Ayy)
Mon na'wo (Mon na'wo 'wa oh)
Currently oh currently oh
Mon na'wo (Mon na'wo 'oh)
Currently oh currently oh (Okay)
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Big baller get big body (Kol')
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Currently oh currently oh (Okay)
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Big baller get big body (Kol')
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Currently oh currently oh (Okay)
Mon na'wo (Mon na'wo time oh)
Currently oh currently oh
Currently oh currently oh
All my guys are ballers hmm mm
Ask anybody ki lan na currently oh (Currency)
Destiny money ah come and give your testimony
Sun mo daddy G k'owa gba skalabi
Gba mic ko repeat skala WC
Dey go up and down bi ti stock exchange
Mon na'wo (Mon na'wo 'wa oh)
Currently oh currently oh
Currently oh currently oh
Cut me open then collect a kidney (Oya nah)
Send me details but you didn't listen
If you get me angry I will triple this thing
Reduce your volume (Why now?)
You look me down and insult my person
And you talk of balling like it's not my calling (Yo oh)
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Big baller get big body (Kol')
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Currently oh currently oh
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Big baller get big body (Kol')
Young nigga wey dey spend money (Kol')
Currently oh currently oh
Shey e deni gbe call eyin omo ale?