LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Holiday

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
Youalreadyknow
Kizzykris
YAKCARTEL

Me no dey fear no man
Everyday me work hard
Angela love my way
Men dem wan come around
Is a thing I do daily
I never sleep baby
Working gat me up steady
No be rice and beans lately

Fighting Afghanistan
Energy like militant
Daily basis talking money
You can never tell me lies
On top the game am aiming
Can’t even do otherwise
Living and learning lesson
Still counting God blessings

You know am working baby
Is not fucking holiday
Everyday is a payday
Na work and chop be the melody

You know am working baby
Is not fucking holiday
Everyday is a payday
Na work and chop be the melody

Oh lord have mercy
Many things wey me eyes don see
For the street is not funny
Make money make it hobby

You know I been running race
Chasing Mulla everyday
Better days ahead of me
All my niga know me making money
Calling Potta for sure money
Bigger money is all I need

I don’t play when Dbag dey come
Keep that format tight cause some gees go dull
Brodie know say my time go come, no relent, I work I cry for more

I don’t play when Dbag dey come
Keep that format tight cause some gees go dull
Brodie know say my time go come, no relent, I work I cry for more

WRITERS

Ogbodo Christian Chinedu, Enaps

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual