Na Situation Dey change man thinking
Zero garri so I soak my feeling
Go to war with the wound am healing
We finna meet at the upper side
Zero money fit to make dreams limit
Motivation no fit roof your building
Go to war with the wound am healing
We finna meet at the upper side
For my corner I dey reason how e be
No be every open eyes dey see
No be everybody ask receive
No be every hungry man be thief
For my corner I dey reason how e be
No be every open eyes dey see
No be everybody ask receive
No be every hungry man be thief
Fasten your belt for the ride
Fasten your belt for the ride
My brother see am you can fly
Dem blind to the whole truth
Its heating over here like it's motherfucking oven
Only you know what you go through
So put your feet on the ground
For my corner I dey reason how e be
No be every open eyes dey see
No be everybody ask receive
No be every hungry man be thief
For my corner I dey reason how e be
No be every open eyes dey see
No be everybody ask receive
No be every hungry man be thief
Fasten your belt for the ride
Fasten your belt for the ride
My brother see am you can fly