I go take care of you baby
When I wake up in the morning
It's you I want to see oh
Forgette what them talk you go be my wife
God dey for us we go be alright
Make we no dey listen to any lie
When we are together it just feels so right
Them say we go crash but I don't mind
You be the treasure wey I find
It was meant to be me ne wo
I wanna protect ya I go be your soldier
Nobody go fit to do anything to hurt ya
Me de ti nsa n'aba to take you to the altar
Fa wo ntoma b) me ntoma ano na y3n bubble up
Obaahemaa come closer let me see what's up
And all I see in your eyes oh baby
Is my future with you lady
And I can't wait for you to sabi
Oh just tell that you're ready
So for us to start this journey
Cherish every moment dearly
It was meant to be me ne wo
It was meant to be me ne wo