Everything you dey do wey dey seem to dey drive me crazy
Obaahemaa ɛyɛ woa na me pɛ oh you're my one and only baby
Mma obia nka nkyerɛ wo sɛ me ndɔ wo all the talk no dey phase me
I never understood the interest
That you had in me I confess
Na me dwene sɛ you dey play with the boy but you show me your love be the realest
Nea ɔmo yɛ no deɛ concert
Got the feeling from the onset
Say you be more than the usual
Other girls dem dey but you I love aaaa
See E be you make I cra-a-azy
I no fi lie, E be you wey for have my babies
Yaa my baby, E be you wey make acra-a-azy
I no fi lie, E b you ewoe madzesi
Cos you dey do me one kind thing
Wey dey make I no fi leave you my Chargie
Oh you dey coolu my temper
Make your friends, make dem talk, my Chargie
Me ne woa wo ne number one shody
Other girls dem dey but you I love aaaa
E b you, nobody for the side
E b you, nobody for the side