LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

African Queen

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mmh, mmh
Ege migi nigi konga
Yeah
Mmh, mmh
When I see you deh waka
I pray baby make you look my way
My African queen, my tomato jos
Jor mayi lor, na you be my last bus stop
Every time I see your face
I dey feel alright
My African Queen eh
Igi worgor nigi kogan
Logo ma n munu mi dun
My African Queen eh
Jekama ferawa
Iwo ni mofe fi shaya mi
I love you
My African Queen eh
Your love dey calm my spirit oh
My African Queen eh
Oh my love, love you every day oh
Baby don't you run away
Come closer make I hold you tight
You're the only one for me for life
Ololufemi you are my light
Please be my wife
Every time I see your face
I dey feel alright
My African Queen eh
Igi worgor nigi kogan
Logo ma n munu mi dun
My African Queen eh
Jekama ferawa
Iwo ni mofe fi shaya mi
I love you
My African Queen eh
Your love dey calm my spirit oh
My African Queen eh
Oh my love, love you every day oh

WRITERS

Lawal Olumo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion