So make nobody come stress me
Naim sure pass o my brother
I only got one life to live
And me I dey live am with ease
Know say Eazi come Eazi go
Flight mode steady catching my trips
Cause problem no dey finish so I'm choosing my peace
Me I dey no dey look nobody face
Me I no dey run nobody race
Cause If lagbaja start to telli you
Wetin lagbaja eye don see you go know say
So make nobody come stress me
Naim sure pass o my brother
Cause your paddi get Benz o
You dey borrow borrow money
Why you no first borrow sense o
Baba God don give you one hit song
Ore mi appreciate the head wey you get o