LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ride or die (feat. Connect & GV)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
"The number one brainy"
Connectmoni
I say connectmoni
GV
Kplus again oh
Dem say you be this
Dem say you be that
You don date lagbaja
And you don chop all the boys For lokoja
For lokoja. Ehhh
Dem say you be this oh
Dem say you be that
You don date lagbaja
And you don chop all the boys For lokoja
Ehh For lokoja ahh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Ehhh yahh ahhh
Apple of my eyes
Tell me what you see
When you look into my eyes
Cause na you wey dey my mind
Ehhh yeh hehh
My friend dey tell me say
I be fool I be mumu
But I dey tell them say
Me and you na ride or die
Ehhh yeh hehh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Ehh yahh... Ehh yahh yahh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Oh hmmmmmm
Dem say you be this
Dem say you be that
You don date lagbaja
And you don chop all the boys For lokoja
Ehh For lokoja ahh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Eyahh...
Upon all the things
Wey dem talk about you
I go still dey love you
And steady love you oh
I nor go use you play my girl
I'll be there for you when You're calling
I nor go reason anybody eh
You're always on my mind oh
Always on my mind ehieee iee
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Water carry me go away
Ehh....far away eeiihh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Ehh yahh. ahh
Dem say you be this oh
Dem say you be that
You don date lagbaja
And you don chop all the boys For lokoja
Ehh For lokoja ahh
If I leave you for anybody
Water carry me go away
Far away
Where nobody go dey
Eyahh... ahhh
If I leave you for anybody
Water carry me away
Go dey heh
Nobody go dey Ehh
Brainy on the mix.

WRITERS

Akakabota Christian

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None