I send oh body oh (Oh body oh oh oh)
It's Krizbeatz the drummer boy
I swear na you be the door for my lister yeah
Me I fit to craze and kill somebody for your matter yeah
I'm falling in love oh oh
Do you catch me if I fall oh
I'm falling in love oh oh
Reekie baby mo foh oh oh foh oh oh
Iyoh oh oh Aminah (Ooh ooh)
Girl you're mean now (Ooh ooh)
I'll tell your papa eh ayy
All I want is to love ayy
You dey sweet pass jollof ayy
Na you wey dey capture my heart oh
Na you wey dey capture my heart oh
Shekpu pana pana (Oh yaa eh)
Na kpa tan'ma tonga (Oh yaa eh)
Cassava banana ayy (Oh yaa eh)
Shekpu pana pana (Oh yaa eh)
Na kpa tan'ma tonga (Oh yaa eh)
Cassava banana (Oh yaa eh)
Iyoh oh oh Aminah (Ooh ooh)
Girl you're mean now (Ooh ooh)
I'll tell your papa eh ayy
All the loving you show me I no fit forget oh
Make dem use their business for la for sell oh
Bless you in abundance oh
Give us this special tunes
You're the that I sing for
My girl you're Range over
Iyoh oh oh Aminah (Ooh ooh)
Girl you're mean now (Ooh ooh)
I'll tell your papa eh ayy
WRITERS
Raymond Shaban Mwakyusa, Ayoleyi Hanniel Solomon, Chris Alvin Sunday, Streets Legend