All a nigga ever wanted was to talk to you
Make a nigga waste some time away when I walk to you
I buy you gift I try to kiss you say ko'possible
(Now you wan put it on me)
So when you see say all the level
Don dey set you wanna come through
O'baby tell me would you whine for me
You take my heart because u bow for me ehn
You con dey tell me we be family eyehh
I'll give you what you want O'baby
You know I gat what you need O'baby
I sort down all your needs O'baby
If na to wash your undies O'baby
She don't really like food but she want my banana
Say she wanna put it on me
And she need my now na na na
Shebi you say shebi you say
Say u go dey there donale ehnn
On sunny days or rainy days
Shea u go still fit cover me
When u see me rocking Dem Gucci's
You come with your boodies
Ku'ta ya'mu burudown(Burudown)
Phi'li'ma'kasi kama turuba
Chum'bami waci'furuga'furuga
Put it on put it on put it on
U telling me you need a ring I should put it on.
Am on dat fly mood shii baby put it on
When u know the boy in dread Luvitton
Ehn ehen this your dance you Sabi
As I dey with my guys ehn ehen
She don't really like food but she want my banana
Say she wanna put it on me
and she need me now na na na
Kpamgi' Kpamgi'kpampamgi Pam