LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gifted

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Shikena
Omo you are gifted (O tingo o tingologo o tingo)
Omo you are gifted (O tingo o tingologo o tingo)
Oh no o
See me now
Girl na you be panadol extra for my body o
(Panadol extra for my body)
Omo you are gifted, you are gifted, you are gifted, you are gi
Omo I'm addicted, I'm addicted, I'm addicted, I'm adi
Omo you'll be lifted, you'll be lifted, you'll be lifted o, you'll be li
Omo you are gifted
Girl na you be panadol extra for my body o
Omotena kilode (Ghen ghen)
Baby girl carry ikebe (Ghen ghen)
Omo yen tun ti gbede (Panadol extra for my body oh no)
Omo just enter the place o now
Every body don dey notice o
Girlie you don't be no novice o
(Panadol extra for my body)
Omo you are gifted, you are gifted, you are gifted, you are gi
Omo I'm addicted, I'm addicted, I'm addicted, I'm adi
Omo you'll be lifted, you'll be lifted, you'll be lifted o, you'll be li
Omo you are gifted
Olomoge, you are wicked
And now your front and your back is heartless
Shawty no dey dull me oh no no no no
Shawty no dey dull me oh no no no
Make I plug for your socket
Shawty just sit pon the rocket
Omo just wine am go low
Shey na you dey make me kolo
Girl na you be panadol extra for my
Girlie wey dey dance for the corner
Shawty no dey dull me oh no no no no
Shawty no dey dull me oh no no no
Shawty you are gifted, you are gifted, you are gifted, you are gi
Shawty I'm addicted, I'm addicted, I'm addicted oh baby oh no no
Shawty say your back is wicked
Your back is wicked
Omo say your love is wicked
Omo say you are gifted
Shawty you be gifted o
Shawty you be gifted o
Ah shawty you be gifted o gifted o
Omo
Omo
Omo
Omo
Omo
(Panadol extra for my body)

WRITERS

Bodunrin Jaiyeola

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist