Me tell her make she do shakara
Well this your body gallant yah
Shawty got her booty from Colombia
Ko fun mi nibadi to sharp sia
Anybody wey talk say make you no dance
Tell them make them go jump for shalanga
Shawty wanna do the pangolo
Go meet me outside for the balcony
She dey tell me say she be fiending for a fighter
But she never know say me I be rough rider yah
Body bad and your body banging
Body bad no more pretending
Body bad and your body banging
Body bad and your body banging
Body bad no more pretending
Body bad and your body banging
Say the club just turn up for me o
Tell me say her boyfriend na her cousin o
Baby just groove that body ahn
You Just let body just do just what it does
Body bad and your body banging
Body bad no more pretending
Body bad and your body banging
Body bad and your body banging
Body bad no more pretending
Body bad and your body banging
Baby just move onto me now
Baby let me see that body