No dey take me dey wash like, Ke ko di?
Any man wey go try am dem go see
I Dey survive and I dey try for myself
E no mean say man no fit ask for help
No mean say make you dey chaos me now
No forget sey man no be jehovah
And still around this time
Many men still dey Jealousy
No forget sey man no be Jehovah
Table dey turn all around over
Come Pose for My camera Ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di?
Any man wey go try am dem go see
No dey take me dey wash like, Ke ko di?
And I go chop am vam vam vam
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè mo ma so si konga(mmh)
And I go chop am vam vam vam
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè mo ma so si konga
I'll hold you down I got you for life
Forever and now ye ye ye!
I'll hold you down I got you for life Forever and now
Omo if you ginger me I go ginger you
Scratch my back as I scratch for you
And I got only one life but I go spare for you my Kele
Cuz anything wey be mine oh, I Dey protect with my life oooo
Cuz e don tey when sorrow and tears and blood be the regular trademark o
Sey dem no fit know say dem jam craze man o
Dem ah wonder where dem ah fit place man o
Cuz you know me style ah numerous
No dey take me dey wash like, Ke ko di?
And I go chop am vam vam vam
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè mo ma so si konga(mmh)
And I go chop am vam vam vam
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè mo ma so si konga
Forever and now ye ye ye!
I'll hold you down I got you for life Forever and now
No dey take me dey wash like, Ke ko di?
Any man wey go try am dem go see
No dey take me dey wash like, Ke ko di?
Any man wey go try am dem go see