Every time you call I'm feeling heavy
'Cause everyday you show me what is love
Every time you call I'm feeling heavy
All the ways all the ways all the ways
All the ways to show me more
Girl I don't seem to understand you
Before I talk one u don talk a lot to me
O de mo pe Oro ò lé k'ágbon
That's why I don't say too much when you
Shey na cause I love you?
Where you Dey go it's 5 in the morning
Girl sit down on your ass o
You know I don't like it when we draw
One thing I'm certain you know I'ma
Makе all these money to spеnd it on you
I tell you say na me you belong to
So make you tell me wetin you dey up to
I no dey ready to fight your kung fu
No one do anything wey go hurt you
I'm not sure if I am stepping in in the name of love
'Cause when I call, ina cut my call
Si'm na owele much, mana adiro'm sure
Nwa mpa before, ibe ina gbamu war
Mkana awu gi raw, I don't know anymore
Is not what I felt before
Still mfu your call, it's too hard to ignore
If I can let you walk out the door
Best believe we'd sort it out
You know I'ma buy you a Birkin
Make all these money to spend it on you