LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Never Say Never (feat. CD Benz)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Never Never
Would you ever say never
Forward ever, forever
It's better late than never
So I chase paper, dollar
Kele make you come find me later
Kaluba , Jalingo
Maraji knows how the thing go
CD Benz Oya Jadesita
CD Benz Oya Focasibe
For money I go focus till death
Show me love and no pretence oh

I don de see things
Before before
Won jaiye mi
It's all on God
Wire money
In bulk in bulk
I don de see things
Before before
Won Jaiye mi
It's all on God
Wire money
Inbox inbox
Oya let them know

Too much Efizzy no Raba
Fit make a man go Gaga
So I steady chase the Raba
Kunta Hakunamata
Voltage wey I carry pass am
Abdusalami Abubakar
Them de shoot na back to sender
Steadily on my barreta

I don de see things
Before before
Won jaiye mi
It's all on God
Wire money
In bulk in bulk
I don de see things
Before before
Won Jaiye mi
It's all on God
Wire money
Inbox inbox

Oya let them know

Never Never
Would you ever say never
Forward ever, forever
It's better late than never

Oya let them know

WRITERS

Kunta Machine

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion