He that dwell in the place of the almighty
Only Jah can bless only you mighty
So i find my peace and blow my wind
Only Jah can when no one sees
See I never can tell when my time go come
Imma soldier standing till i fall
Everything go set na turn by turn
Many situations many lies
Why dem faking it all these while
Free my soul and let me shine
While I struggle to survive
I’m all for the money now
I just wanna let you know
I’m all for the glory now
Wahala start you don dey bob
So many secrets in this world
Many sacrifices to the top (huh-uh)
Only Jah can bless everybody knows
But we still dey fight for d money oo
See me getting straight to the point I know
Only Gon be me and myself alone
Oga pour me water make i open chest
I’m just a man with a good intent
If man be God i for don be dead
I go dey my lane and i just give thanks
Wahala start you don dey bob
So many secrets in this world
Many sacrifices to the top (huh-uh)
I’m all for the money now
I just wanna let you know
I’m all for the glory now
Wahala start you don dey bob
So many secrets in this world
Many sacrifices to the top (huh-uh)