E no get anything when I no go fit do for you
And all the girls dem dey my dm but na you i choose
I need you in my life, I need you, I need you in my life
Make you dey my side, baby don't be shy
If na love you want, I give you two times oh
Me i give you two times oh
If na money you dey find, I give you three times oh
Me a give you three times oh
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like you
Omalicha, see as i dey look your back
Yeah, na you dey wear my polo
The love wen i get no be joke o
Talk anything I follow go
If na love you want, I give you two times oh
Me i give you two times oh
If na money you dey find, I give you three times oh
Me a give you three times oh
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like
Nobody, nobody, nobody fit be like you
Girl na this kind of love I never see before
Tell me what you want and I swear i will do it all
So no come dey raise your shoulder
Give me your hand i go run am, i go run am yeah
E no get anything when I no go fit do for you
And all the girls dem dey my DM but na you i choose