LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Successful

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ladies, Kwoosa Mayorr
See me I no like trouble, I no like worry worry
Me I just want hustle, so I fit dey jolly jolly
Sometimes you get as this life e dey be

But na opportunity dey make man pride e Dey big
Sometimes you get that dislike e dey be
But na opportunity dey make man life fi dey sweet
Man life fi dey

I no fit suffer, I no fit suffer
Do what I can to get this money oh
Say brother you gats do proper, you gats do proper
Hustle your way to get this money oh

Dey calling me alhaji mayor, cruising in a Benz 247
All the girls steady dance my tune, and raba dey, dem no dey like excuse

Dey calling me alhaji mayor, cruising in a Benz 247
All the girls steady dance my tune, and raba dey, dem no dey like excuse
Dem no dey like excuse

Ask me wetin dey come mind, wetin dey come mind
Money dey come mind, cause money dey change life
Dem say nah rich man dey pepper, dey pepper d poor man
Nor let your money slide, but man gats to survive

Every other day na to chop life, every other day na to chop life
Sometimes e get as this life e dey be
But na opportunity dey make man pride e dey be
Sometimes e get as this life e dey be

But na opportunity dey make man life fi dey sweet
Man life fi dey
I no fit suffer, I no fit suffer
Do what I can to get this money oh
Say brother you gats do proper, you gats do proper
Hustle your way to get this money oh

Dey calling me alhaji mayor, cruising in a Benz 247
All the girls steady dance my tune, and raba dey, dem no dey like excuse

Dey calling me alhaji mayor, cruising in a Benz 247
All the girls steady dance my tune, and raba dey, dem no dey like excuse
Dem no dey like excuse

WRITERS

Jacob Hunter, Oghenekwosa Kpesu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence