LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

TiK ToK

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
na na na na
na na na na
No be like say na by power (wa)
Your beauty girl na divine (yne, yne)
You gat the fuel and the fire (ya)
Light me up baby make I burn for you (for you)
(Make I nor go mad o)
If na fine face, you get
This your fine shape, finesse
Obirin! Finish me! Garnish me! Finish me you hear
Obirin! Finish me! Garnish me! Finish me you hear
You don't need a favourite filter on TikTok
You dey even kill the looks with just your lip gloss
Put me on your trending I nor fit dey scroll up
Be my oxygen make I dey breathe well
Biko please, baby biko please o
Make I nor go mad o
Biko please, baby biko please o
Make I nor loose guard o
One post million like like like
All the boys dem dey plenty full for your wall
This waist no be chise chise chise
Baby you're so fine o
Obi, Obi chikurubiko
As we dey go make we just dey kolobi go
Early morning na my message wey go wake you up
I go dey type you like e Mavis Beacon
If na fine face, you get
This your fine shape, finesse
Obirin! Finish me! Garnish me!
Finish me you hear
You don't need a favourite filter on TikTok
You dey even kill the looks with just your lip gloss
Put me on your trending I nor fit dey scroll up
Be my oxygen make I dey breathe well
You don't need a favourite filter on TikTok
You dey even kill the looks with just your lip gloss
Put me on your trending I nor fit dey scroll up
Be my oxygen make I dey breathe well
Biko please, baby biko please o
Make I nor go mad o
Biko please, baby biko please o
Make I nor loose guard o
Biko please, baby biko please o
Make I nor go mad o
Biko please, baby biko please o
Make I nor loose guard o

WRITERS

Lucky Uwam

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence