LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pintiin

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Pintiin
We dey keep up the flames, no dey give up I say
I no dey bore I dey feel alright
Put the dirt on my name, still clean for face
No dey bore I dey feel alright

Ŋkwɛɛɛ gbɔmɔ da for keys and ways
‘Cause my God He dey
Ein shoulders I dey lean all times
Bɔkɔɔ we all dey chase
Wona dreams always
No dey slack on the move all times

Ebe me, you dey want take down
Kaaa try ebe you go dey ground
Ŋfee dioo, shout them dey shout
No dey feel pains, ebe smile I dey smile
Diss me all day, spit on my face
I no go bore ebe smile I go smile
Step on my legs, gba ŋhiɛ ma poo
I no go frown ebe smile I go smile

Wɔdamɔ mli pintiin ee pintiin
We never go fall for here
My brother, pintiin ee pintiin
We top, dey stand tall

Amɛ lɛɛ amɛ tseleee noko, tseleee noko
We never go fall for here
Ŋkɛɛ amɛ lɛɛ amɛ tseleee noko, tseleee noko
We dey top dey stand tall

Yɛnkɔɔ

Do you believe you
Do you believe me
Babone alone me wo spiritual healing
I’m not just a feeling
I’m really just tryna give all I really can to the world make them see me
I know say na so them de do
If the guala dey them go like chop make bele full
Abuuu mɔ
Ana mi tɛbɛlu
But me I no de watch them I dey on my move
Na me se ɛbɛfa o
ɛbɛfa o
Ade ɛ woofamu nyinaa ɛbɛ kɔ ma wonsa bɛ ka wo gyetire wati
Me se wonsa bɛ ka wo gyetire wati
Adeɛ woofamu nyinaa ɛbɛ kɔ ma wonsa bɛ ka wo gyetire wati
Me se wonsa bɛ ka wo gyetire wati
Wonsa bɛ ka

Jiggas them de pray on my downfall stand tall in the morning
Eyes on the price never fold get the money
Na mese ɛkyɛkyɛ kraa still we never worry
Yung niccur from the 6 side never lonely
And ebe crazy ebe crazy for me
Trinity fire be blazing for me
I no de watch thema face I de go
Man I swear we gon shoot this yeah yeah

Wɔdamɔ mli pintiin ee pintiin
We never go fall for here
My brother, pintiin ee pintiin
We top, dey stand tall

Amɛ lɛɛ amɛ tseleee noko, tseleee noko
We never go fall for here
Ŋkɛɛ amɛ lɛɛ amɛ tseleee noko, tseleee noko
We dey top dey stand tall

WRITERS

Donald Delali Darke

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion