Blvck sheep for life, blvck sheep forever, izgaaju ‘til we kpeme, anti-word gangstars, gE records, you get me?
Oluwa stand firm for my back oh
If you kill am wetin be your gain? (Native)
Why you dey give am pain?
Tie him family with your chain
You know say devil no dey shame, but
I no dey run, I no dey seke (lai lai)
Oluwa lo n gbe mi leke (higher)
If they no invite you make you no go oh
I go advice make you lay low oh
Even devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Evеn devil sef dey wеar white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Oluwa stand firm for my back oh
When dem plan for my back oh
Na only god dey for my back oh
Oluwa stand firm for my back oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white (Larry Gaaga)
Sometimes e dey shine like light, eh eh (even devil sef dey wear white) hmm
At times e dey pull up like bride oh (even devil sef dey wear white) I know
Na the ginger wey I carry put me on top of my opps (boss)
Gaaga, shey my kpomo no go ever soft? (Never)
Hey, this game is not for learners
Cunny man been bury cunny man, ọmọ na minimal (waka)
Critical they fly him body via okada man (boy)
The boy wey hustle for him rubbas land for body bag (ten)
Yahweh dey my side I pin if they cock their gun
Even kposi wey dem duck my nigga brother e too small (boyo)
Innocent nigga this one no be 2face Idibia
If dem no call I no follow
My kala e no dey ever choke
The lamba kick like Jackie Chan
A power house, my career fly like Peter Pan
If they no invite you make you no go oh
I go advice make you lay low o
Even devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Even devil sef dey wear white
Oh-oh-oh, oh oh oh, oh oh
Oluwa stand firm for my back oh
When dey plan for my back oh
Na only god dey for my back oh
Oluwa stand firm for my back oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white (Larry Gaaga)
Sometimes e dey shine like light, eh eh
At times e dey pull up like bride oh (gaaga muzik)
Oluwa stand firm for my back oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white