It's Victor AD nanana yeah eeeh
Did I just hear just hear somebody say
My girl you not complete ai
Who them be who they here
Who they come wey wan compete ai
Poor boy from the street and dem no like me
My former plan na to nak all your friends
My life e change my trips eh
This is not the regular love song
Not something from your regular thoughts
As I no fit give you VIP trips but for
My heart you no go dey the regular place
Girl I go fight community for you o
I say I go break bottle for my chest oh baby
Anything I go do for you baby
Settle down plan for marriage
Last year my girl but the money no come
Engagement ring I give you no be
Gold we change am when the money go come
Even if you dey hurry o baby I no go forget you
Engagement don too tey baby
You wan turn Lord of the ring o
Biko biko biko don't go baby
Only you o for call my lady
All dis boy's dem dey eye you baby
But them make you no fall my lady
Na you make me go high oh baby oooho
Girl I go fight community for you o
I say I go break bottle for my chest baby
Anything I go do for you baby
For your sake I go gbu madu o
This love na tuka mi yen nufelu abou kini uuuhuuh
And nobody can make me feel this way this way
Girl e bu lema biko byama luri abe
O tu bad fu anishe wumbehu oooh
O tu bad fu anishe wumbehu oooh
Girl I go fight community for you o
I say I go break bottle for my chest baby
Anything I go do for you baby
For your sake I go gbu madu
For your sake I go kill person eeehh
Larry Gaaga no leave story