LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shako

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I don’t like to tie

But feeling like it’s part of life

Dropped just two out of nine

Them call me versatile

Cause I get og wey go dey for me

Na why I minimize my crime

No dey do like this I gats check my things

Before dem waste my time



Na why I no Dey shako

Cause I no know who go help me tomorrow

Low key mio shako

My brother if god bless you keep am stay low low



Na why I no Dey shako

Cause I no know who go help me tomorrow

Low key mio shako

My brother if god bless you keep am stay low low


Shebi na money wey you get dey make you dey carry your shoulder

Gbogbo iwa to nwu yen shoda?

Remember you were once Omo gutter



Cuz anytime you enter for club all the people go know say you enter

You dey carry shoulder pad for your brothers

Today na your own temi lola



So malo ma shako simi

Why I still dey work money na the reason

Timo ba tun korin shebi dem go listen

Shoutout to my gees wey dey for me jiggy



So malo ma shako simi

Why I still dey work money na the reason

Timo ba tun korin shebi dem go listen

Shoutout to my gees wey dey for me jiggy

WRITERS

Sherif Olasukanmi, Lasisi Adesanya

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence