You don reach the final taima
Ajebutter no near this one
I am nothing without Jesus
You don reach the final taima
You dey lead your life line
And you don't need your lighter
And when you lead your life just live your life right
You toil with all my thoughts it's real
You're wanting all I want to give
There are millions that I'll love to see
I am feeling your touch for head
Chilling with the boys no be dulling
No motherfucker I've been lonely
I might show up for the days job
Things wey good dem dey take time
Propaganda wetin be this o
Girl wakanda body be this o
Bam bam carry me reach home
When we touch down start to remove clothes
You don reach the final taima
You dey lead your life line
And you don't need your lighter
And when you lead your life just live your life right
Ajebutter no near this one
I am nothing without Jesus