Everybody feeling my vibe
Dorime no be suit and tie
And it's half pass 3 so I feel alive
One time ain't enough so like 2
Different kele dey for my room
Too fly I'm high off the roof
E be like party dey for pangroove
Don't play games I make the rules
No sleeping you snooze you lose
Abobi Ah think you dey see yes?
Make you try to dey talk less
And for these streets any small werey na gbos
If you on things things make e be shayo and kpo
Everybody feeling my vibe
Dorime no be suit and tie
And it's half pass 3 so I feel alive
Everybody feeling my vibe
Dorime no be suit and tie
And it's half pass 3 so I feel alive