You make adey yanga ehh eh
Many people dey wonder eeh yeah
The way adey love you my baby ohh
You make adey yanga ehh eh
Many people dey wonder eeh yeah
I don't know who will love you like this oh
Come marry me go, forget money palava
I just want carry your pekin baby
Come Marry me go, forget kudi palava
Na you dey scatter my mind, I no want see another
Oh baby ohh baby its true
Your love dey ginger my body oo
Wo ho adwen dwen ahy3 me ma.eh
Y3 nt3m bra na )d) b3 fii me ano
You're my lover, nothing else they matter
Make you no Shiver, cause khaki no be leather
You're my lover, nothing else they matter
Make you no Shiver, cause khaki no be leather
You make adey yanga eeh eh
Many people they wonder ehhh yeah
The way adey love you my baby ohh
You make adey yanga eeh eh
Many people they wonder eh yeah
Done searching, done searching
I've made my mind on you boy boy boy
I'm done searching done searching
I've made my mind on you boy
Cause I will never never never let you go let you go
Anything boy let me know. let me know
Came for love boy, no be your Doe
Cause I will never never never let you go let you go
Anything boy let me know, let me know
Came for love boy, no be your Doe
You my lover, nothing else dey matter
Make you no Shiver cause khaki no bi leather
You make adey yanga ehh eh
Many people dey wonder eeh yeah
You make adey yanga ehh eh
Many people dey wonder eeh yeah