LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Energy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The gyal ah say she wan take your place
So me tell her calm down
Oh my pretty Rihanna
She wan to shoot her man down
cnd if they ask if i love this girl
Me i can't deny
I give her good love on demand
I give her good love odinma
Cause i like your

Energy
The girl ah killi with energy
(hmmm)
Energy
She no talk too much cause
Ene Ene Ene Ene

Energy
(hoo)
The girl ah kill dem with energy
(Huhhhh)
Energy
She no talk too much cause
Ene Ene

First time i met her
(Met her)
She say make i run her like cheetah
(Cheetah ooh)
clomo bitter
(Hmm)
She say she wan chop me for Easter eh

First time i met her
(Met her)
She say make i run her like cheetah
(Cheetah ooh)
clomo bitter
(Hmm)
She say she wan chop me for Easter eh

Shawdy wey dey do me busy body
When i dey for falomo
Na she want to be my first lady
Cause i dey ball like governor
Because she dey see the bullion van
Because she dey see the bullion van
She start to dey fight like Van Damme
She start to dey fight for my heart oh oooooh ooh

The gyal ah say she wan take your place
So me tell her calm down
Oh my pretty Rihanna
She wan to shoot her man down
cnd if they ask if i love this girl
Me i can't deny
I give her good love on demand
I give her good love odinma
Cause i like your

Energy
The girl ah killi with energy
(hmmm)
Energy
She no talk too much cause
Ene Ene Ene Ene

Energy
(hoo)
The girl ah kill dem with energy
(Huhhhh)
Energy
She no talk too much cause
Ene Ene

WRITERS

OBINNA PRINCE OBIEZE, GABRIEL MARVELLOUS EDAFE, JOHN CHIA

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC, CTSO MUSIC (REFERENCE), Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence