So many things wey dey trouble man
Stress from life just dey bother man
What they say well i never mind
Wetin again i no do wey dem never yan
Why me, i no dey ever ask
Except for this i no fit cover mouth
I no go wait make dem cuddle my shine
Me i no dey pray for another man downfall
No be my type, no care what they wan talk
If you like see me like a gentleman
Under one minute i fit change your mind
No be today i start to craze
No be today i start to craze
Whine am go down low for me
Whine am go down low for daddy
E get the things wey dey trouble man