Leezburg on this one again
Forget that girl she don relocate
Forget that one no go pay
Fine wine need the love o
I like if my baby Dey fire ah
Fine whine need the love o
Shey you know Wetin eyes dey see
Wetin I go do if maga no give me raba
So many things Wey I dey reason yah yah
Girl the wey you whine me I like am
Buy Gucci and buy you Rover
Since na you be the one I go dash am
Bring that bunda when you want come closer
Girl you know how you sort my boredom
Only your beauty girl alone say you fit colonize
All the boys in the world girl and I say none go mind
If na fight or die omo girl say we Dey the line
When you broke as a boy omo then you realize
All their fucking lies and caps then you no go wise
I no get time for long talk
Sun sori bed pull the croptop
Owo mi por be my long run
Owo ni koko me I stubborn
I no get time for long talk
Sun sori bed pull the croptop
Owo mi por be my long run
Owo ni koko me I stubborn
Shemi jeje o, shey you know wetin eye Dey see
Wetin I go do if maga no give me raba
So many things wey I Dey reason