(Leise leise jina (jina) simi simi simiiiiiiiii)
Ma shey mikan rara (mafor)
Person wey be say e dey cause confusion
Make my yawa sha dey get solution
Oro ta jo so, Mio fe Jiya Mo
Baba when you go answer my prayer o
No be until I roll pass tyre o
Ma je kan sope won tun ti de
Awon gangangan ni'Alaloroye
Which day I go score the goal like Obafemi Martins somersault
Which day e go reach my turn, ti mo ma gbe won lor
Make I no getty injury debipe mo ma tan
Omo Iyami ma shey forr , iwo tun fe ma forrrr
Ma shey forr, gbe won tan, ja won tan
Sheybi'wo gangan lo da mi
When the time comes no loose guide me (eehehhh)
Sheybi'wo gangan lo da mi
When the times comes no loose guide me