Baba I thank you wetin I wan do if I Dey hospital
But the ones wey you don do Baba I Feel you make you do am times two
So many things man wan buy but na sapa
Mo fe ma wo Gucci Givenchy pelu baba Prada
Ko ma soro mi leyin kilo kanmi e mi o ma gbo nkankan
Abi eyin ti gbo nkankan ni
Ki owo inu aza ma ti di nkankan ni temi
Na jejejeje I wan Dey I no like wahala
As we hustle daily 2kay make we no jam 10kay wahala oo
Jejejeje Make I just Dey go jejejeje
I know say I go tey moma pepepe
Olorun I go tey mo ma pepeepe
Baba I thank you wetin I wan do if I Dey hospital
But the ones wey you don do Baba I Feel you make you do am multiple
To ba gbemu bami feyin wan gbale
Emini officer emi shatun ni bale
Ki sapa to bami Nile ki tin kanle
Iyayii ti poju baba mo shey bebe
Crazy crazy crazy things happening all around me
You be my shield you be my guard
I know say you go cover me