Only time I fold is when I use my Samsung
Inna mi car, dem dey pray mi write off
And me never pray dem down fall
And you know I stand tall
Say I give dem vibe on a random
Dem dey wish say I go down
See my own padi don turn himself enemy
Jah please come save me from frenemy
Same nigga we start from genesis
Me no reason am, me sip Hennessy
Me never tire see I carry the fire ni
To the guys wey dey feel me
When me reason some things
Shey na till I die before them give flower
But I no fit die now, mi fire
And Lori beat moden bo, Mon kan ra
Oh Lord, pls come save me
Don't know why, dem wan jail me
Only time I fold na when I use my headphones
Demma vibe to my song and use my ringtone
Dance to my song reggae and calypso
Go wan dey give you update
Life na vanity but if I no get wetin I gain
Advice po do scam cos e no go too tey
Aimoye oloso ni Googies tati sha ni two bay
Peer pressure ti fe step me down
I'm riding for my bros and my family now
Oju toti kawo Koma ka paper
Bode se ma ri bose ma je niyen
Only time I fold is when I use my Samsung
Dem dey pray mi write off
And me never pray dem down fall
And you know I stand tall
Dem dey wish say I go down
See my own padi don turn himself enemy
Jah pls come save me from frenemy
Same nigga we start from genesis
Me no reason am, me sip Hennessy