See my life i no get worries oo
Every time i try and i fall I'll still come back for more
When it's my time I'll take it to de world
Since my breath no break I'll never give it up
See this dreams we get de burn like fire
When you ready make u pave your ways
And if dem shenk u make you bear your pains
And when dem say no no make you come back again
So don't worry, we all gon be great, layeee
Aye malo shëÿ follo follow
No matter what u go through
Keep on a low success go come soon yeah
I know say you the hustle everyday, day day day
But you the wonder say where the money dey
Cus I'd be singing every night till the break of dawn
Na na u be the vibe wey you need
Keep your head up based on believe
If u fall make you raise up again
Aye malo shëÿ follo follow
No matter what u go through
Keep on a low success go come soon yeah
No matter what u go through
Keep on a low success go come soon yeah
Aye malo shëÿ follo follow
No matter what u go through
Keep on a low success go come soon yeah
No matter what u go through
Keep on a low success go come soon yeah