If no be money no call my phone
Huger still full for ground
Very soon Omoh you go know
No one go tell you to hustle
When dem your friends don dey ball
But for your Aza no shingba
You no get money for hand
Zero balance and you Dey play
But then na only you go dey
Ko hustle o n prove stubborn
Ailowo so Akobi di Lastborn
So moya mu okan mofi kun eji
Cos love don show me shege
You no fit trust all this girls these days
Cos their heart be like bomb
Oku iwo nikan lonely at the top
Sometimes life could be so scary
You have to love yourself work hard
And don't you lose your hope
And you go dey prayerful Mabro
That my dream I Dey chase ham
Ano say if I no hustle for money
Nobody go stay all of them go JP
Showa dabe kegbemi ma jaye ni
NO So I gats to hustle bruh
Account balance mi shi low
Me sef wan flex kowo yapa
Mo shise 7 to 7 ru gbon gbon
Aswaer down e too pain me
Omoh Mabro wo I for go crazy
So Make you Dey use your sense
Make you hustle harder my brother
Jade tan Gara tan ninu Benz
Kopariwo Omoh you're the best