The way you move your body
I've being around the world but
I've never see ya type before
Just the other for dejavu
Girl I like the way you whine
Girl I Ike the way you move
When I see this shawty my niggas
Just Dey ginger me say follow am talk
I tell her say my name na idi
Baby Shea you go like be my padi
So I gather the ginger and move up onto this girl
And tell her say what's up
And she looked at me and hmmmmm
The way you move your body
I've never see ya type before
I've being around the world but
I've never see ya type before
The way you move your body
I've never see ya type before
Anytime i think about you girl
Girl you make my head burst
Anytime i think about you girl
Girl you make my head burst
Shea na mami-water wey you be
Because me I never see ya kind before
E Dey do me like i sabi you before
Anything you want baby i go do for you
Anything you want baby i go do for you uuuuuuuh
Baby make you whine for me
The way you move your body
I've never see ya type before
Being around the world but I've never see ya type before
I've never see ya type before
Hmmm Carolina, Carolina ahhh
Girl Shea na juju wey you give me chop
The way you move your body
The way you move your body
I've never see ya type before
Being around the world but I've never see ya type before