LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Heart Broken (feat. Sik)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You used to be my baby
You left me heart broken
I thought you were going to be my wifey
My wifey

Shey na me show you love before
Alhaji don thief you away way
U said I don get dollars but
Baby I promise I go buy you
Versace, Prada, Gucci
Even take you out to eat sushi
Once I hammer
You no go ride Okada
Now I dey chop ofada
Baby I beg
Make you come back
Nobody love you like I do
Girl u know I Dey do my do
D diamond no dey but
I get d ring
Baby u make my heart go tin-ga-lin-ga-Lin ay ay
Tin-ga-lin-ga-Lin oh oh

You used to be my baby
You left me heart broken
I thought you were going to be my wifey
My wifey

You dey wear designer
You dey cause wahali
Daddy no know
Mommy no know
Whole time u dey talk for
Alhaji
I be false boyfriend for ya mommy oo
Baby I can be your daddy yo
Why you leave me go go
Shey Shey na me and you suppose to dey
But now you dey love some other man
You say I no get Prada
You say I be wahali but
My loving na nana ay
I getty big banana
Babygirl come
Make I give ya jolly
We go rejoice
We go kpa kpa
Make u wine for papa
Make u wine for dada ay ay

You used to be my baby
You left me heart broken
I thought you were going to be my wifey
My wifey

WRITERS

Isaac Nuquay, Oluwatomiyin Alao

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use