E be like film when my baby tell me bye bye
Wetin I for do make you let me know
You running away I ain't letting go
You going so far from me so far from me baby
And if it's all over make you let me go now baby o
I'll give you anything I for kneel down for you baby o
But you say it's all over Is it all over now baby o
Before I met you my life was on a jangly over
Baby dakun rora nuh leave me
Cause I can not leave you I cannot
I cannot eat cause my love ti salo oh ah why
But I can't leave like that o I cannot
Pappi broke your heart girl
Baby don't be deceived oh no
I fit to run ten miles for your matter