LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Told Them

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
Lil Vicky Vibes
(You know these things damn)
I told them buh dem no Dey listen
(You know these things damn)
I warn them buh dem no Dey listen
I'ts a big flex cuz now they wanna listen
(Wahala)
Dem no get option, Dem gats listen
When I first started they no believe in me
Only a couple few friends na dem see the dream
Along the journey sef people wen wan leave dey leave
No money and no support, who you wan deceive?
So I gats pause and I gats think first
I gats make money so I gats break bread
It took a lot of time
It took a big stress
So wat now? I pull up in a Big Benz
Money Dey Soft nigga wen nor need stress
Came a long way Delta Boy taking big steps
I don blow ooo! Buh Na you wen never know
E don tey wen I don Dey try to show them buh
I told them, buh dem no Dey listen
I warn them, buh dem no Dey listen
It's a big flex, cuz now they wanna listen
Dem no get options Dem gats listen
I told them, buh dem no Dey listen
I warn them, buh dem no Dey listen
It's a big flex, cuz now they wanna listen
Dem no get options Dem gats listen
Get paid na the moral of the story
People no wan know they just wan Dey chop the glory
Now a nigga is living fyn! Better than before
I took a lot of losses buh nobody to tell
It's all pain so I put 'Em in my songs
I can't afford to Trip so I'm standing Ten Toes!
Do ur thing! Na only you fit help urself
And If you Dey cat fish obgeni use ur head
Nobody go tell you when E go start to Red
We're all sinners and Aswr ur own Dey learn
No con Dey judge me wen you sef nor be saint
Yea
Wen you sef nor be saint
You see the life ehh we're all gifted
Find ur purpose, if people talk then you leave them!
I no dey go free shows so you don't dare
Tell me any fucking free deals in my DM!
I just smile When I think about my journey
E still far tho so don't worry me I'm coming
It's been a long ride and I thank God for my Mummy
Her supports been from day one and now the boy is fucking topping
I can't sleep without thinking bout my old self
Took a lot of shit, I did it for my new self
We die once for the record bitch I'm still here!
Make I give a shout out to my niggas wen Dey represent
Barron Slyme
That one na Big name!
Ycee Nnamdi
That one na Big name!
SBA Money
Na Big name!
How I wan take forget Lotus?
Na Big name!
Lil Vicky Boss
Me I be Big name
And I can't lie all my brothers them be Big names
My Chairman Patooo
Na Big name!
Dem All Big Boyz and I know they won't change
All these na Men when Dey represent
I love the fucking love
And support niggas Blessed
I can't lie wen I be tripping they all be there
So tell me the reason why you sef you wan Dey vex
It's all butterflies when I'm getting paid
I was working my ass out buh nobody knew the pain
You ain't my friend bro you only know my name
So Shut the fuck up nigga
Wtf you tryna claim bro?!
I told them, buh dem no Dey listen
I warn them, buh dem no Dey listen
It's a big flex, cuz now they wanna listen
Dem no get options Dem gats listen
I told them, buh dem no Dey listen
I warn them, buh dem no Dey listen
It's a big flex, cuz now they wanna listen
Dem no get options Dem gats listen

WRITERS

Oloye Victor

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity