I'm full of happiness and joy
As we dey graduate for this season
We no dey locked for the prison
Bhad girl bitch jeka link up
Gucci Lori Versace mo ti kit up
To ba sare tete mo ma zoom off
When I broke where your advice ko ya fuck off
Mother of all awa ni baba
As we dey match am dey go
Tell undergraduate rora shogbo
We've been there some years ago
Wetin I yarn you teti kogbo
As we dey match am dey go
Tell undergraduate rora shogbo
We've been there some years ago
Wetin I yarn you teti kogbo
My course rep no dey sleep on it o
My course rep no dey sleep on it o
Me dey live my life Yh Yh on a yo low
Them be wan study me yeah but them no know
Many things dey bother my mind wey me lay low oh oh ha ah ah
Me don sing song wey pass 20
I dey hustle hard ah ah lika I'm 14
Shout out to my guy BIGI BANTI
Young boy much funds oh boy lika zaddy
Mother of all awa na baba
As we dey match am dey go
Tell undergraduate rora shogbo
We've been there some years ago
Wetin I yarn you teti kogbo
As we dey match am dey go
Tell undergraduate rora shogbo
We've been there some years ago
Wetin I yarn you teti kogbo
My course rep no dey sleep on it o
My course rep no dey sleep on it o
My course rep no dey sleep on it o
My course rep no dey sleep on it o