LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

INTRO (feat. Super Spanky)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Me wey just dey on God
You can feel free to call me your boy
Me wey dey call you boss
No be say i dump emi lomo ogbon

Ahh you be my 911
Ah mo kor le sa di o
Awa ma lowo ani talaka
Mo mor npa statics yen

Ahh
Bopetiti won a gbo wa
Only jah blessings sha ni mo fin sanra
Make jah bless me with plenty raba
Me talking pounds oh yeah talk in dollars

Oya oh yeah moti n pawo mi
Omo pawo pawo mo ti n pawo mi
Oje wan shako sho je Claro nii
Dem bad belles won ji soro mi

Oh oh yeah mo tin jade lo
Baba bless me ko de pami mo
Ohun ti ma je ni mon wa lor
baba wa fi sho e pami mor

.........

Friends and family gan dey pray
For me
Say make I get that one song o
Wey go change my life forever o
E don tey wey I don dey pray
Say make He open way
Baba pick up my call
Oluwamio dakun gboebe mio
Ki aiye ye mio bless my family o
Me no want anything wey go stress mio

Fuck your shit you Mumu
Me shine from the star yeah to the moon
Me be sharp guy no be mugu
I be correct bhad guy yeah no be fool

Written by Jamiu Adebayo Onigbinde

WRITERS

Oluwafemi Olukunle, Jamiu Onigbinde

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language