If I dey count am e don tey too long
No be say I no try I dey buckle up
As the year dey end ani b'odun lor
Demma fake niggas them go fvck you up
Me to bhad me the vibe me the viber
Fvck dem enemies show dem sege bansa
Oko-oro teso lana ara ile lobasa
All your bad deeds I promise gbogbo e lo ma boomerang
I no hear am fun ni volume
Shout out to my guys OGs wey dey show me love
I go like fvck life raw with no condom
Mama tell me baby boy ah oh you handsome