LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sl

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I no Dey like to Dey look person own
So I’m not bothered
But at the end of the day life na one so I go harder eh
And when you start to Dey move you go start to Dey get haters oh no
But I no bother tho
And I be one man soldier eh

I giddem steady steady every every blessed day
And my gbedu Dey make them fit Dey call me heavyweight
And where the money day you don know say nah there I Dey
Say nah there I Dey
Say nah there I Dey
So if you wan Dey stress me make you try another day
Na why you no fit see me anywhere wey Wahala Dey
If I see trouble Dey come i dey run the other way yeh

Cause all the things I dey do e burst their brain
E Dey blow their mind o
E Dey blow their mind o

E Dey blow their mind o
Omo when I drop my tune e Dey burst their brain e Dey blow their mind o

E Dey blow their
E Dey blow their mind

Blow their mind o Jeje
No stress o e sempe
Do your time o Jeje
Confide o, seme

Worry worry talky talky o
Many many things wey dem Dey do me
Cause I no getti money I come dey funny
Every night and day ni mo fin bori

Adura Mi
E ba mi Shi
Pray to my GOD
Moje sa mi si

Knock on the door
E je ba mi shi
Every Sunday when I go to church

Real Life o
I Dey face some real life show
And I cast my piece and throw
I know cause I still stand o
Nah real life no be insta o

Cause the things I dey do e burst their brain
E Dey blow their mind o
E Dey blow their mind o

E Dey blow their mind o
Omo when I drop my tune e Dey burst their brain e Dey blow their mind o

E Dey blow their
E Dey blow their mind


Blow their mind o Jeje
No stress o e sempe
Do your time o Jeje
Confide o, seme

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion