Stru stru strut strut stru strut
I no see anything way go hinder me (Hinder me)
Cos the love way my daddy dey give me on daily dey ginger me
They want give me the Dollar (I say no)
They want give me the pounds oh (I say no)
They say make I sign am (I say no)
But I tell them na you I want you oh oh oh oh
E be like they no know say
And anything way concern you
Cos I got something more than gold
Oh my daddy's more than gold
You're the lover of my soul
Oh this thing is more than gold
Even if na Dollar way dem give me e no matter
Even if they pull up with a Benz I no go enter
Shey you dey feel my vibe
Even if na dollar way dem give me e no matter
Even if they pull up with a Benz I no go enter
Shey you dey feel my vibe
I tell em put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
I tell em put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
Put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
Space space space space space
Make you for remember say
I got something more than gold
Oh my daddy's more than gold
You're the lover of my soul
Oh this thing is more than gold
Even if na Dollar wey dem give me e no matter
Even if them pull up with a Benz I no go enter
Shey you day feel my vibe
Put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
Put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
Put am for inside your pata
I no care for that your Dollar
Space space space space space (Need space)
PUBLISHERS
Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE), Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd., Audiam, Inc.